[Lyrics] Emaxee – Time & Chance Lyrics

Not really alright I’m feeling sick ugh
Gimme some ice then you pass me the liquor
Back in days I dey try to dey feature
For their camera but I was not in the picture
Now the time is gone
All these niggas call me now but I can’t pick up
When I no get dem doubt me gan
If dem buy motor Dem go say me I can’t keep up
Now I feel like I already passed it
All the sorrow for my life don Dey turn to past tense
By the right time never missed my chances
I been through a lot and nobody understands it
So many things wey Dey shape my feelings
Mama don Dey tell me make I change my ways
But who I go tell if I no make am
Nah when you make am people go con dey sabi your face cos
Time no Dey time no Dey
All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper
This level nah time and chance
If you talk to God e go help you pave that way
Time no Dey time no Dey
All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper
This level nah time and chance
If you talk to God e go help you pave that way
Ahn
Ahn
E go pave the way for you o
One step backward, two steps forward
Grinding never stop when your new friends fall off
Dem no fit hurt you they don’t know what your next step is
Dey just wanna famz, shine their teeth and get selfies
Been ghosting lately they will never ever see that boy
If I wan make you see me, I go fly you come abroad
No go dey compare yourself with your nigga bruh
O le ma fi Biesloaded ma wey Justinlaboy
Tori o le pe n be o le pe n be
All the niggas wey do am before won ti perf
You don’t get bruh you don’t get
Because dem be thinking so much dem be taking ref
So many things wey Dey shape my feelings
Mama don Dey tell me make I change my ways
But who I go tell if I no make am
Nah when you make am people go con dey sabi your face cos
Time no Dey time no Dey
All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper
This level nah time and chance
If you talk to God e go help you pave that way
Time no Dey time no Dey
All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper
This level nah time and chance
If you talk to God e go help you pave that way
Time no Dey time no Dey
All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper
This level nah time and chance
If you talk to God e go help you pave that way
Time no Dey time no Dey
All your niggas wey Dey hustle don Dey make their paper
This level nah time and chance
If you talk to God e go help you pave that way
Back in the days when I was ugly mi o de ja
Nobody dey send I dey enter their matter
Now I thank God that my success is around
If they say they love me I go dey love them from afar

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…