[Lyrics] Oladips – Ola Look At You Lyrics

Lyrics
The Dipsciples Music (Yeh Yeh Yeh Yehh)
Omo Iya Aje (Uh uh uh uhh)
Alhamdullilah (Alhamdullilah)
Bismillah (Bismillah)
I Put My Best In All I Do (Gegeti)
My Talent E No Get Part Two
Dem Say Musician Wey No Get Tattoo (He No Get Swag Nah)
Eh! Aww Ola Look At You (Look At You) Look At You
Dem Say My Career Is A Joke (Gegeti)
But Any Shot I Play Is A Goal (Inside The Net)
Anyhow E Be We Go Grow ooh
I Dey Water All The Seed I Sow
Some People Think Say Dem Be God
Dem Say I No Go See Result
I Told Them Make Them Keep In Touch
Dem Go Soon Come Chill With Us
Some People Think Say Dem Be God
Ehn Me Self I Be Thug
I Told Them Make Them Make Dem Keep In Touch
Dem Go Soon Come Chill With Us
Fuck All Your Predictions (Predictions Yea Yea)
I Am Young And Ambitious (Ambitious, Ambitious)
It’s From My Heart That I Sing This Song
And I Hope You See The Vision (See The Vision)
I Put My Best In All I Do (Ibi made made)
My Talent E No Get Part Two (ibi made made)
Dem Say Musician Wey No Get Tattoo (ibi made made)
Eh! Aww Ola Look At You (ibi made made) Look At You
Ah Omo Iya Aje, Look
I’m Not Gonna Stop Till The World Hear My Sound (Sound)
Till They Give Me My Crown
OlaDips Is Representing A Symbol
O’le Make Eh, Ko Matter Ibi Toti N Bo
Hope, Motivation Is The Scope (Scope)
Testimony With A Prove (Prove)
Adura Lo N Gba Ko N Se Soap
Tobafe Fo Loke Biti Dove
Awon Eyan Yapa Tiwon Rowapin Se
Won Pada Short Ni Bi ‘Lápintẹ’
CEO Company Won Owa Ibise
Ti N Ba Mu Gbedu Le Nisin Won A Bamije
Awon Eyan Yapa Tiwon Rowapin Se
Won Pada Short Ni Bi ‘Lápintẹ’
CEO Company Won Owa Ibise
Ti N Ba Mu Gbedu Le Nisin Won A Bamije
Some People Think Say Dem Be God
Dem Say I No Go See Result
I Told Them Make Them Keep In Touch
Dem Go Soon Come Chill With Us
Some People Think Say Dem Be God
Ehn Me Self I Be Thug
I Told Them Make Them Make Dem Keep In Touch
Dem Go Soon Come Chill With Us
Fuck All Your Predictions (Predictions Yea Yea)
I Am Young And Ambitious (Ambitious, Ambitious)
It’s From My Heart That I Sing This Song
And I Hope You See The Vision (See The Vision)
I Put My Best In All I Do (Ibi made made)
My Talent E No Get Part Two (ibi made made)
Dem Say Musician Wey No Get Tattoo (ibi made made)
Eh! Aww Ola Look At You (ibi made made) Look At You

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…