[Lyrics] Otega – Pay Me Lyrics

Lyrics

All of my guys
Won shey dada won shishe
Lon shen gbowo everytime
Mo de ti gbera like six times

And i don tey for the
Street like street light
Got to get it right all the time
If i no get am i no get life

You no gree no be fight
At the right time
You go feel am

I just dey hustle for my money o
Eni to larimo lo fori ko
Eni oun o fori ko
Just got to get this
Money on my mind

I just got to get this
Money on my mind
I’m always on point
With my eyes open
For this money i be physco

Pay me what you owe me
If you no pay me ma fa ijogbon
I’m very very hny today
And na money fit quench my konji

E don do juju na wetin dem talk
When i dey make my money eee

Gbami lori ago gbami lori ago
To ba je oro owo gbami lori ago
Gbami lori ago gbami lori ago
To ba je oro owo oo
Call my phone

I just dey hustle for my money o
Eni to larimo lo fori ko
Eni oun o fori ko
Just got to get this
Money on my mind

I just got to get this
Money on my mind
I’m always on point
With my eyes open
For this money i be phsyco

Pay me what you owe me
If you no pay me ma fa ijogbon
I’m very very hny today
And na money fit quench my konji

E don do juju na wetin dem talk
When i dey make my money eee
Tega gan gann

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…