[Lyrics] Falz – One Trouser Lyrics

Lyrics
Jimi dey vex, he come dey shout (O ti ya werey)
For Marwa roundabout (Kilo wi)
Mr. Jimi dey follow okada shout (You dey mad oh)
For Marwa roundabout, hey
Jimi wa motor, biggy biggy motor
Jimi olowo, he just win the lotto
So, he put a brand new range on the titi
But on that same day
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop
One man reverse, he commot him shirt
The fight e tough, who go come to settle
Dem just dey para, dem dey curse their self
Your mouth dey smell, na sense you no get
Nobody near leave us to flex
Shey you want to test you go learn your lesson
Hold my shirt you want dey flex
Who born you sef
Tell me who is mad now
Today, today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down
Omo you go tell me who dey mad now
Today, today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down
Hold me, oh, hold me, oh
Hold me, oh, hold me, oh
I fit to shey werey gan for here (You never see anything)
E for better make dem hold us, oh
E for better make dem hold us
Somebody stop us
Maybe call police and try to report us
Some people stop but dey just want focus
I no know say person fit kolo like this, oh (Baba yi ni were gan)
Na this person wey drive this Jeep, oh (Hey o ga o)
Na when this Danfo dey commot my street, oh (Kurombe)
Wey he just take speed enter that Jeep, oh
Yepa, he don buy market
Instead to relax make he try quiet
He want still dey show that he have madness
He don’t know madness e pass madness (O ma shey o)
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop
Something happen for Lagos
For Surulere Bode Thomas
Biggi gbege e don burst
Wey nobody go fit stop
One man reverse, he commot him shirt
The fight e tough, who go come to settle
Dem just dey para, dem dey curse their self
Your mouth dey smell, na sense you no get
Nobody near leave us to flex
Shey you want to test you go learn your lesson
Hold my shirt you want dey flex
Who born you sef
Tell me who is mad now
Today, today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down
Omo you go tell me who dey mad now
Today, today we go do the smackdown
Shebi we go kuku enter one trouser
Shey you say you no go stand down
Hold me oh, hold me oh, hold me oh
Hold me oh, I fit shey werey gan for here
Hold me oh, hold me oh, hold me oh
Hold me oh, I fit shey werey gan for here

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…