[Lyrics] Portable – Money Before You Love Lyrics

Lyrics
Zazu o tun ti zeh o
Man dey paara o (biza biza) man dey weak o (zeh kon to zeh ri e)
Make money before you love
Money kudi ego
God Abeg ooo, Who go help ooo
I fear poverty and to marry the wrong person
God no go shame us ooo
He don get before, he no get again
God don catch am no go end our story
Poor man no get brother, Make money before you love
Poor man go say make e no end with poverty o
Rich man dey pray make he pass seventy o
All eyes on me i love the spirit in me
I believe who believe in me
Trust to believe in yourself
Remember you are born alone
All I want is a really cool money o with peace of mind
Success is my only motherfucking option
If you know where i come from you no go ever pray for my downfall
Zazu aloyin lohun re oo
Omo olalomi again o
Dem call me portable baby o
Son of shaku shaku o eshu o le kole ti jesu o
Never stop praying o
Keep your pride, nobody dey chop grass
If you get money enjoy your self
Happiness is not all about getting all you want
Happiness is free
It is all about enjoying what you have (na money dey ginger me o)
Zazu biza biza o
Man dey para o (zeh kon to zeh ri e)
Man dey weak o
Make money before you love
Money kudi ego o
God Abeg ooo, Who go help ooo
I fear poverty and to marry the wrong person
God no go shame us ooo
He don get before, he no get again
God don catch am no go end our story
Poor man no get brother, Make money before you love
Poor man go say make e no end with poverty o
Rich man dey pray make he pass seventy o (baba seventy)
All eyes on me i love the spirit in me
I believe who believe in me
Trust to believe in yourself
Remember you are born alone
All I want is a really cool money o with peace of mind Zazu
Success is my only motherfucking option
If you know where i come from you no go ever pray for my downfall
Zazu any body pray for your downfall

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…