[Lyrics] Prettyboy D-O – Belly Of The Beast Lyrics

In the belly of the beast
I move through the jungle just like I’m Mufasa
Kiniyun to n sare kpa! You musto know se nobody move faster
Kpan kpan kolo kpa
E No fit carry me – koroba
As I no dey wear agbada
Gele mi ma yapa dada
I tell them boy if they wanna take shots then mi grab mi vest
My man’a pick stone, pick rock if they wanna test
They rather see the boy laid flat 6 feet in a dirt
But now na Pretty Boy big racks, diamonds on my chest
Then dem dey do shakara for me
But as a sure boy, I no go gree
Plus now we up so I got these opps on me,
That’s why im chilling with my homies smoking trees
Abobi wetin u dey yarn
Abobi wetin u dey talk
Bros you know say we dey work for the food wey we dey chop
Abobi wetin u dey yarn
Abobi wetin u dey talk
Bros you know say we dey work for the food wey we dey chop
In the belly of the beast
I move through the jungle just like I’m Mufasa
Kiniyun to n sare kpa! You musto know se nobody move faster
Kpan kpan kolo kpa
E No fit carry me – koroba
As I no dey wear agbada
Gele mi ma yapa dada
Fuck it up do it one more time
Testify Another hell of a night
Pour the henny real nice jiggy time
Get higher than kites space life
I tell my homie make he pass the liquor
Man I take a shot until it hurt my liver
Niggas for my city dey my back o
If they looking for me , make u tell them check the bank o
Why the more we happy , why the more these niggas mad
We be real gs but dem be opposite
Na the reason the boy dey come for me
But when we see them , it turn to hide and seek
We dey work hard , that’s why they can’t succeed
Abobi wetin u dey yarn
Abobi wetin u dey talk
Bros you know say we dey work for the food wey we dey chop
Abobi wetin u dey yarn
Abobi wetin u dey talk
Bros you know say we dey work for the food wey we dey chop
In the belly of the beast
I move through the jungle just like I’m Mufasa
Kiniyun to n sare kpa! You musto know se nobody move faster
Kpan kpan kolo kpa
E No fit carry me – koroba
As I no dey wear agbada
Gele mi ma yapa dada

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…