[Lyrics] Rexxie – All Ft Davido Lyrics

Lyrics
I no go lie, girl this feeling so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl if you give me heart
Me I no go comot
Open your door to give me wetin Odo
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things e no go work oh
But we go reach Paris you go tell me Bonjour
They na part one you go see the last two
Kilode (Ge ge)
You are all that I desire (All that I desire)
Na you (Na you)
You’re all that I desire (All that I desire)
Na you (Na you)
All that I require (All that I require)
For you (for you)
One (Yo)
Nibo (Nibo)
Ge ge (De beh)
Limpopo (Nene po po)
Tule jare ahh
Rexxie ma pami nah (Yo)
Ah na me nah (Yo)
Tule jare
Tule joor
Ejiro na you wey I go fuck till we age oh
Omo this one no be luck no be gain oh
Omo wetin be your plan with my Ejiro (Omo my Ejiro)
Nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l’omo ton soh nigboro
Nigboro
Kilode
You are all that I desire (All that I desire)
Na you (Na you)
You’re all that I desire (All that I desire)
Na you (Na you)
All that I require (All that I require)
For you (For you)
One (Yo)
Nibo (Nibo)
Ge ge (De beh)
Limpopo (Nene po po)
Tule jare ahh
Rexxie ma pami nah (Yo)
Ah na me nah (Yo)
Tule jare
Tule joor (One)
It’s STG
Yo

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…