[Lyrics] Poco Lee – Otilo (Izz Gone) Ft. Hotkid Lyrics

Lyrics
Ladies and gentlemen, gentlemen, gentlemen
Izz gone (yo, X)
Otilo
E don go
Oya sope otilo
No traces (sheesh)
they don dey carry me they go where I no know
(Otilo) they don dey carry me they go where I no know
(Otilo) they don dey carry me they go where I no know
Hmm (gi’-gi’gi’ dem)
I can feel this vibration right in my head
E wan injure me
(Escala gba gba go)
Never believe when they say they gat
You won paro ni, hmm
‘Cause I go high, I go party ’til the night
Omo where my Hennessy o?
We in the club, all my people don dey
You can feel the energy o
Uh, oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo (izz gone)
Uh, oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo
Uh, uh
Say, they beef me, I no talk
They get squad, I get God
They wan test run me, I no fall, uh
They don set trap, I no fall
Wonti mo mi le every city
Mo fun wan leg over mo yi won 360
Awon lo cele awa ni celebrity
Phone on DND, my nigga, I dey busy, hmm
‘Cause I go high, I go party ’til the night
Omo where my Hennessy o? (Omo where my Hennessy o?)
We in the club, all my people don dey
You can feel the energy o
Uh, oya sope otilo (see wahala o, see wahala o)
E don go (see wahala o, see wahala o)
Oya sope otilo, uh (it’s fucking gone, you can’t find it, sheesh)
Oya sope otilo
E don go
Oya sope otilo
Uh, oya sope otilo
(Ladies and gentlemen, gentlemen, gentlemen)
E don go (izz gone)
Oya sope otilo
Uh, oya sope otilo (no traces)
E don go (seesh)
Oya sope otilo
Dey don dey carry me dey go where I no know (otilo)
Dey don dey carry me dey go where I no know (otilo)
Dey don dey carry me dey go where I no know
Izz going (otilo)
Izz gone
Otilo, you can’t find it
It’s gone like a thief in the night, no traces
Yo X, let’s go
Otilo

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…