[Lyrics] Rexxie – Taka Oshi Ft. Berri Tiga Lyrics

[Intro]
Yo!
Yo X
Big Vibes

[Verse 1: Berri-Tiga]
I dey waka jeje steadily in one express
‘Cause if you put your bad mind niggas dem go vex
Trust no niggas even those wey you follow flex
‘Cause sometimes food no dey give man joy
And wetin you do fit no give them joy

[Pre-Chorus: Berri-Tiga]
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe

[Chorus: Berri-Tiga]
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad enеrgy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad enеrgy
You might also like
Soldier
Falz
Thrill
Dide
Hustle
YoungBoy Never Broke Again
[Verse 2: Berri-Tiga]
You sit down I dey work
Hustle no be like chore
Money must enter by force
Whether they like it or not
All I need is my money
If you like dey jealousy
See me I don’t care, kokanmi
And my God e dey cover me

[Pre-Chorus: Berri-Tiga]
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe
No time for jealousy
No more alabosi
Man just wan dey jolly
More making my doe

[Chorus: Berri-Tiga]
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad energy
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu
Mo taka oshi danu, ye
All of the bad energy
[Outro]
(Yo X)
Giddem

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…