[Lyrics] Selebobo – Myself Lyrics

Lyrics
” I know myself “
” So I can’t lie to myself “
Selebee
I go mma mma your baby
I go chokotoko your baby
I go corner corner your baby
Chi!
I know myself
So I can’t lie to myself
Anyhow wey e be you know I cannot kill myself
You know say me I don try
So me I’m living my best life
I stay away from bad vibes
Make I no compromise
A note to myself
Ògini neme gi
Ògini n’afio
Ahh ahh
Ògini n’eme gi
Try dey enjoy
I go mma mma your baby
I go chokotoko your baby
I go corner corner your baby
Then I go mgbu mgbu your baby
Sometimes I fall
” But I pick myself back up “
Still standing tall
” Show me pesin wey never fuck up “
Na Holy Father wey just dey bless the boy
Ahhh
So thunder fire who say make I no enjoy
Pour rice and beans
Make you no forget turkey
Make you no forget my shayo
Make I no go craze oh
” I know myself “
Call Adonis
Tell am my igbo dey miss
Make nobody stop my cruise
Cus I no get time to lose
I know my self
So I can’t lie to myself
Anyhow wey e be you know I cannot kill myself
You know say me I don try
So me I’m living my best life
I stay away from bad vibes
Make I no compromise
A note to myself
Ògini neme gi
Ògini n’afio
Ahh ahh
Ògini n’eme gi
Try dey enjoy
I go mma mma your baby
I go chokotoko your baby
I go corner corner your baby
Then I go mgbu mgbu your baby
Chale
Chale
Chale where my money
Omo me I need am Chale
Cus I wan enjoy myself
Wole
Wole
Wole where my money
Me I no fit leave am Wole
Because
I know myself
So I can’t lie to myself
Anyhow wey e be you know I cannot kill myself
You know say me I don try
So me I’m living my best life
I stay away from bad vibes
Make I no compromise
A note to myself
Mix Monsta

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…