[Lyrics] SESS – Trouble ft. Simi Lyrics

Trouble Lyrics by SESS

I see you geti problem
I see you geti problem o
It’s like you don’t know your place yea
Me I no Dey take nonsense ooo
You no dey look face o
Abi you don dey craze o

It’s like you don’t know your mate yea
Come make I put you for your place
Omo just because say you get cheddar
You think say I resemble Bella
You suppose know you no fit to enter
You miss road you no check weather

Oga Ade, you wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gba o
Say no be me, boy
Make you find another one

Oh you looking like trouble (looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble
Me I no like trouble o
See I warn you o
I’m not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble o 

Me I like trouble gan gan ni (I like trouble gan gan )
I no go, I no go lie i must to get you dan dan ni (Baby)
Cuz me I wanna love you in the morning
I wanna love you in the evening
Girl why you acting funny
You come Dey do like say you no see me (Baby)
Girl check weather

You see say e colie wella
I wanna pull your body closer
Girl I’ll make it wetter
Oga Ade , you wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gabe o
Igbaju Mofe gba o, e no matter o baby

Oh you looking like trouble (looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble (Oh see me see trouble yea)
Me I no like trouble o
See I warn you o, I’m not the one for you
And I no go fit fall

See me see trouble
Me I no like trouble o 
I’m looking for trouble
I’m ready for battle , baby
I know you are nothing but trouble
But I’m ready for battle
You know that I want you yea 

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…