[Lyrics] Picazo – Holy Ghost Fire Lyrics

Lyrics
I connect the shit and link up
We coming in full ati n bo
Overstanding Akinbo
Holy ghost fire fayaya
Ten over ten got zero
I fuck up the game like dildo
Sapa dey yarn owu dey talk
Holy ghost fire fayaya
Welcome to the headquarters
Pikky vero won ni welcome sir
My spirit and Vibe them be wan Bust out
Then mo so fun verb make e record am
Horny flows to ma je ko da
Pakurumor no be pure water
The journey long e Dey near Border
The story long they be wan cut am
I be fire won ni cool
Awon girls yii mori mi wu
Coming in twos we coming with crews
Kill the beat not beat around the bush
Again and again mehn we never loose
Am taking it serious but all na cruise
Chicken yash telephone wire talking to me man Buh look you
I connect the shit and link up
We coming in full ati n bo
Overstanding Akinbo
Holy ghost fire fayaya
Ten over ten got zero
I fuck up the game like dildo
Sapa dey yarn owu dey talk
Holy ghost fire fayaya
Holy ghost fire fayaya (fire oo ah)
Holy ghost fire fayaya (fire oo ah)
Holy Ghost fire fayaya, Sapa dey talk owu dey talk
Holy ghost fire fayaya
We be rapper but amo orin kor
If u export am, ama import
Married to the game rap na my in-law
Je ka lo downtown ka gba mid cross
Whenever are come around they Wan dance
Tell me what is all about I wan hear
Sare worle unannounced, dem wan vex
Criminal ni boy yen na wanted
Aeroplane oo dabor ba mi ki iya mi elekor
Ale sede meta por, oun tunda ki le fe so
Awon temi na pepper then gang them tomato like ketchup
All about the money welcome not about the money get lost
I connect the shit and link up
We coming in full ati n bo
Overstanding Akinbo
Holy ghost fire fayaya
Ten over ten got zero
I fuck up the game like dildo
Sapa dey yarn owu dey talk
Holy ghost fire fayaya
Holy ghost fire fayaya (fire oo ah)
Holy ghost fire fayaya (fire oo ah)
Sapa they yarn owu dey talk
Holy ghost fire fayaya
Holy ghost fire fayaya (fire oo ah)
Holy ghost fire fayaya (fire oo ah)
Sapa they yarn owu dey talk
Holy ghost fire fayaya

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…