[Lyrics] Sparkle Tee – Gbam (Ona Emem Ifele) Lyrics

Osinor timo o (pondit)
Azagazizi,
Its pondit on d′ bit.
Over sense no go kill me, too much sense no go kill me,
Over sense no go kill me oo (oke amamighe no go kill me).
Calabar no d use dumb pull pet,
Hausa man dey dick do best,
Jam Bobrisky without make up ah faint,
I hear say na Obasanjo na him born 50 cent.
Wetin carry Gucci enter sele,
Show me one slay queen weh no like bend down select.
Since I was born, now I’m getting old,
I never see president wey him wife carry belle(Gbam).
Motivational speaker ndi Facebook(Gbam).
Send d copy efisha in day na to cut a
Hook, was arrested, in d cell he write a book
Gwazienu m Onye nyere ya pen, guy you are a clue (Gbam).
Camera man no dey catch anointing (Gbam).
Pastor pikin must follow count d offering(Gbam)
If dey call full man doggy, u go dey vex,
I don′t think you really know d full meaning of hush puppy (Gbam).
Muna otu adi anu ife (Gbam).
Ndi ngbo kari, anyi nwere iyo bu ife(Gbam)
Atakwa nu m odumejeje,
Omegi deliverance, ma ikweghi apia gi ife(Gbam).
Ndi main market ana asu oyibo? (Gbam)
Osigi madamu sele amu, nwanne ozugo(Gbam).
Ifugi nkiti agbaburu ka ikpo m,
Ifugo ebe akapko enyi nwoke na nwanyi na atu ludo(Gbam)
Wetin consign Yoruba man with twister(Gbam).
For Nigeria nepa dey use lister (Gbam)
To bring me down be like nolywood movie we’re
Peter edochie be de first daughter of labister(Gbam)
Over sense no go kill me(tawu)
Too much sense no go kill (tumonufe)
Over sense no go kill me oo
Oke amamighe no go kill me (Gbam)
Iji m ugwo, I jewe cubana night club
Tinyeya na Instagram, na eto ka iburu world cup(Gbam)
Onye

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…