[Lyrics] T Dollar – Hello Lyrics

T Dollar
Skebe
(It’s Rapid, The Sound P’Ika)
I don already promised myself say I no go talk on this
But, e le expect ki Eshu beleke ma kigbe “God forbid”
Hard times dey, last time I check, nobody call on me
A’tete mo lo better, ti mo gbo, Olohun lo yo mi
And no be every time man dey konji, e go hmm
Koshey plus, ti sapa ba ma mu e, e go sup
But, dey watch t’oba r’omo Ikorodu, ko gbe tan
‘Cause no be for here you go see the girl wey you go love
Well, won ro pe ko sheshee nibi t’omo tin shey goodie goodie
But, why dem hatin’ on me? It is really funny
Boya won ti gbagbe pe T Dollar o she’gbe anybody
They go still dey try attack me with their deadly rubbish
Many times wey dem don tell me pe “iro ni se”
“Music, kilon wan’be? t’oye ko wa n’ ibishe”
Moni “rara, koribe ma”, ’cause moni talent
Na so the thing go ti mo fi d’ero internet
So, from there, I started pushin’ my thing, and e dey move
O ye kin ma go further lati emi 92
But, o yami l’enu b’emi eyokan mi ti shey boost
“T Dollar” l’otun l’osi, ni Instagram, even on Facebook
Na so my lovely fans online con dey start to follow me
Omo yen ti boost
Aja ti gbera, who go marry me?
Elomi ma ni “ma support e”, dem wan dey bobo me
Mako wo won, ma m’iri ‘temi, smilin’ face emoji
Well, truth to be told, no be say I don too go like that
But, o l’alaye kan wey dey support me, na my dad
Even when I’m loosin’, na him be my Panasharp, so, mo gapa
But, where I foh dey if not for my papa?
A big shout out to my record label, iyen Double Six
Ojo ti mo freestyle funwon l’oti foh fun mi, ha-ha
Ere ni mo shey but won foh fun mi
Well, jokes apart, I want to say thank you for lovin’ me
It can never be done without the label and my team
Shout out to my manager as well, na my gee
Special thank you si alaye kan, Hala Madrid
Thankin’ you a billions of time is not a sin, tho
I wanna say a big shout out to everyone supportin’ my music
Supportin’ the long time movement
Ehn, ohun aladun o ni tan n’ile yin oh
Rapid, ban pa mic

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…