[Lyrics] Superwozzy Ft. Zlatan – Elevated Lyrics

Lyrics
Huh
Life is a teacher
Life no balance
Na yahoo boy dey date her but gateman still dey kiss am(give ’em)
Yes I know, say I go still ball Ronaldo
I go shut down shows, Grinding with my hommies stacking doe
Sheb’owo yen lon shojoro, Shayo no dey biti Bingiano
24:7 on the road, on a low, I will never fold oh
Tori omo’pe ti gbera, esu oni dina
Jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
I’m a born winner
You know am all about my muller
Tori omo’pe ti gbera, esu oni dina (gbera)
Jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
I’m a born winner
You know am all about my muller
Before I turn person wey girl wan snap naked put for blog
When I never get Rolex, even get G-Shock
Na my leg wey dey for ground dem dey see but my eyes dey for top
Enemies dey wait, dem dey wait make I fall
For your eyes I get money but I dey find more racks
Why you think say DPO dey find more ranks
Won fe k’enu mi gbe seh, biti church rat
Mo moyan pupo n’ Ikorodu ton ti te Shoprite
My nigga, life no balance
Na yahoo boy dey date her but gateman still dey kiss am
Be prepared ole fara ko
Kosi b’oshe le shey Baddo ti nipe wonma do
Tori omo’pe ti gbera, esu oni dina (gbera)
Jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
I’m a born winner
You know am all about my muller
Tori omo’pe ti gbera, esu oni dina (gbera)
Jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
I’m a born winner
You know am all about my muller
Oya ten toes never fold, Stay hot never cold
Emin ball k’on yago, Ijaya oracle
Counting all my blessings yea my life is a miracle
Owo nla nla all my family be feeling cool
Light of the trenches, Hope to the youngings
Team is defensive, Focus biti lenses
Shebi e la’ale blow, iya yin sh’eti ri nsin
Motivation f’awon temi ‘ngboro k’ofin reason
Your mind is your weapon maje kon cage e sinu prison
And be prepared, everything loni reason
Get busy, but easy
Iyanu yen ma shele in a jiffy
Tori omo’pe ti gbera, esu oni dina
Jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
I’m a born winner
You know am all about my muller
Tori omo’pe ti gbera, esu oni dina (gbera)
Jah you know say you by my pillar (you be my pillar)
I’m a born winner
You know am all about my muller (Sitin!)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…