[Lyrics] T-Classic – Let You Go Lyrics

Lyrics
Oh-ah, yeah
Oh-oh, oh-ah
(Yalababa-yaya)
Yeah
I see the future in your eyes, hmm (in your eyes)
Pick what you want, I don’t care about the price
See baby you deserve it oh
All the love and affection (and affection)
All the money and attention (and attention), oh-oh (yeah)
Shebi na this kain love
Wey them tell us say e no go fit to work again
I no go let you go away
I no go let you go away
Shebi na this kain love
Wey them tell us say e no go fit to work again (fit to work again)
I no go let you go away (oh-ooh)
Let you faraway (wooh)
See baby, don’t care, don’t care what them say (say)
Dem ah do things just to block our way (ye)
For the main time, let us laugh it all away (wah)
Na them get their mouth to talk
Make them do wetin they wan do
No issue, ah (no issue)
As long as them no put asunder (asunder)
As long as them no put sand for our Garri (sand for our Garri)
They can do whatever, yo
Shebi na this kain love
Wey them tell us say e no go fit to work again
I no go let you go away
I no go let you go away
Shebi na this kain love (shebi na this kain love)
Wey them tell us say no go fit to work again
I no go let you go away
Let you faraway (wooh)
Classical Boy, uh-uh, ayy-yeah
Olo, olo
Hmm, hmm-mm, yeah
(Never let you go away)
(I’ll never let you go away)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…