[Lyrics] T.I Blaze – Alone Ft. Bella Shmurda Lyrics

(En′-En’-En’-Enta)
Mm-ah-mm, uh
(Chop alone)
(Alone, alo-o-ne, alone)
(Oh-uh, ah-yeah, oh-uh)
Uh-uh, uh, oh-ah, uh

Nobody send your papa, send your mama
T′oba kan e, rora g′apa oh
B’oba kan iwaju, ma ta
Bo′kan eyin, ma ta
Last last, na your matter oh
But, when e red oh, my friend oh
Na so nothing don dey the rest oh
Make you no later find wetin rent, any rent oh

Shebi na who get, no dey chop alone
Alone, alo-o-ne, alone
Oh-uh, ah-yeah, oh-uh (ah-yeah)
Na who get enough wey dey get glow (get glow)
E choke (e choke)
E be scope (oh-oh)
My brother, no be so
My brother, no be so oh-ohh
Owo epo l’araye nla

Omo, moti trabaye
Gimme visa, make I run away
I no fit to come again
I don tire to dey suffer again
I′m omo Otedola, with Fashola
Moti f’okee sh′ola

I’m getting dollar, Rolling Dollar, eyan Ejishola
Little little liquor, never pain you like ah Pinpop, ah
I see you on TikTok, you shake your yansh, it’s like ah ting zong
Come and take my pains away
Run away, make me fly away
I no go fit come again, con suffer and dey cry again

Shebi na who get, no dey chop alone
Alone, alo-o-ne, alone
Oh-uh, ah-yeah, oh-uh (ah-yeah)
Na who get enough wey dey get glow (get glow)
E choke (yeah-ayy, yeah)
E be scope
My brother, no be so
My brother, no be so oh-ohh
Owo epo l′araye nla

Shebi na who get, no dey chop alone
Alone, alo-o-ne, alone
Oh-uh, ah-yeah, oh-uh
(En′-En’-En)
Na who get enough wey dey get glow (get glow)
E choke (yeah-ayy, yeah)
E be scope
My brother, no be so
My brother, no be so oh-ohh
Owo epo l′araye nla

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…