[Lyrics] Ti Blaze – Good Life Lyrics

Lyrics
Mm, eh-eh, ehh
Mm, ah-ahh
See, dem call me Marleykiddo, ayy-ahhn
Mi’mo pe ogun l’aye, I foh don come with weapon (come with weapon)
‘Cause if you see the energy wey niggas dey use bomb (’cause if you see the energy wey niggas dey use bomb)
We suppose dey happy, coming out with big fu-u-nds (funds)
Mummy, I am sorry, I don follow dem do fra-‘a-ud, yeah (I don follow dem do fra-‘a-ud, yeah)
For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)
Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (k’oma shey d’ori t’emi)
If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emi
Take the risk to make anything for the money

Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (d’ori t’emi)

Talika o r’aye wa, talika o r’aye wa
Baba, bless me on time
K’emi mashe sinwon wa, k’emi mashe sinwon wa
Bombing two-four, seven, omo iyami, no sleeping
Ati cashout le, we still dey fear ripping
No joy zone, heart is fucking weeping
Do Celeb, update, 2K wo CashApp, ripping
I don follow dem bomb, I know say na sin
I know say na crime but, I need this money (this moneyyy)
I dey hold the konji, dey hustle on G (on G)
As I dey sail, make my ship no go sink
Ayee, awu (ayee, awu)
Malo ma duro d’awoof (malo ma duro d’awoof)
Ifa ma n f’apo ya, when I no chop taboo (ifa ma n f’apo ya, when I no chop taboo)
The last thing na to lose (na to lose)
The last thing na to go astray for the mulla (for the mulla)
For the raba, for the gwalala, odikwa fine
You dey carry me go far, oun gbemi lo far
O gbemi lo far away (far away), o gbemi lo far away (far away)
For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)
Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (k’oma shey d’ori t’emi)
If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emi
Take the risk to make anything for the money
For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)
Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (d’ori t’emi)
If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emi
Take the risk to make anything for the money
‘Cause if you no get money, my gee, you no fit le’ko
I must make am, kosi b’oshey le to
Man go survive, but, ama ta Pito
Make I see huge money, spend am on maami oh-oh
Mofe ma gara lo, kin tu ma gara bo (mofe ma gara lo, kin tu ma gara bo)
Kin pull up ninu Bentley, kin tu k’awon olosho mi s’inu G-Wagon (kin pull up ninu Bentley, kin tu k’awon olosho mi s’inu G-Wagon)
For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)
Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (k’oma shey d’ori t’emi)
If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emi
Take the risk to make anything for the money
For this one life wey I come, sapa is not for me (not for me)
Iya ti baba je, k’oma shey d’ori t’emi (d’ori t’emi)
If na Facebook dem dey bomb, ban mu login t’emi
Take the risk to make anything for the money
Tali’, talika o r’aye wa, talika o r’aye wa
Baba, bless me on time
K’emi mashe sinwon wa, k’emi mashe sinwon wa
Bombing two-four, seven
Ayee, awu (ayee, awu)
Malo ma duro d’awoof (malo ma duro d’awoof)
Ifa ma n f’apo ya, when I no chop taboo (ifa ma n f’apo ya, when I no chop taboo)
The last thing na to lose (na to lose)
The last thing na to go astray for the mulla (for the mulla)
For the raba, for the gwalala, odikwa fine
You dey carry me go far, oun gbemi lo far
O gbemi lo far away (far away), o gbemi lo far away
(Sunshine on the Mix)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…