[Lyrics] Töme – Dangerous Lyrics

Shout out to the girls wey sabi oh (wey sabi oh)
(Banga)
Sirabati tu
Classical boy
(Ooh, ooh-ooh)
(Ooh, ooh-ooh, ooh-ooh, ooh)
Dangerous, yeah
She’s of the world, she bad, no cap, I’m serious
Woah, oh-oh
Her body super marvelous, yeah
She fine pass all the girls wey you see, that’s on period (oh, oh-ohh, oh)
Hmm, yeah
Or make I pull over? (pull oh)
She tell me say make I pull over (pull oh, pull oh)
Or make I dey under? (dey under)
She go like dey on top, make I dey under (dey un’, dey un’)
Or make I pull oh? (pull oh)
She tell me say make I come over (come over)
Or make I pull over? (pull oh)
Pull over, pull over
I swear e sure for you (for you)
Shout out to the girls wey sabi oh (wey sabi oh)
Mm-mm, insurance cover you (‘ver you)
‘Cause wahala, I dey for you
I dey for you
Yeah-yeah
There is somethin’ about with the way she twists and whine (whine)
My life dey on the line
‘Cause her body tickin’ like a time bomb, yeah-yeah oh
She ain’t gat time for loving (loving, love)
She dey fire down on a daily
If you catch feelings, I’m sorry (loving, love)
Hmm, I’m sorry (chii)
(Banga)
Or make I pull over? (pull oh)
She tell me say make I pull over (pull oh, pull oh)
Or make I dey under? (dey under)
She go like dey on top, make I dey under (dey un’, dey un’)
Or make I pull oh? (pull oh)
She tell me say make I come over (come over)
Or make I pull over? (pull oh)
Pull over, pull over
I swear e sure for you (for you)
Shout out to the girls wey sabi oh (wey sabi oh)
Mm-mm, insurance cover you (‘ver you)
‘Cause wahala, I dey for you
I dey for you
(Bang’)
Or make I pull over?
Or make I dey under?
(Banga)
Or make I pull over?
Or make I pull over?
(Sweetboy Jayyy)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…