[Lyrics] Ugoccie – Look Lyrics

Look me up and down
You go see that I no bitter
Tell me your matter
I no fit doubt you, I no get time
Look me up and down
You go see that I no bitter
Tell me your matter
I no fit doubt you, I no get time
IT was so hard for me, but I didn’t tell
You said you gon ride for me, yet you did me bad
Everybody thought I had all my pieces together
They said I dey wrong for thinking and drinking
Man I Thank God for my life now
Everybody wanna know how
I know it wasn’t easy
Alaye just dey go steady
I Thank God for me life now
Dem a really wanna know how
See it wasn’t easy
BABA God e show mercy
Look me up and down
You go see that I no bitter
Tell me your matter
I no fit doubt you, I no get time
Look me up and down
You go see that I no bitter
Tell me your matter
I no fit doubt you, I no get time
IT was so hard for me, but I didn’t tell
You said you gon ride for me, yet you did me bad
Everybody thought I had all my pieces together
They said I dey wrong for thinking and drinking
Mainland to the island
All man we be one man
Fine boy wey nọ get joy
Your bad vibe e dey kill joy
Nke onye ji ọbụrụ ṅaa
Ọkwa anyị Pasa n’ógbè a
Hard times man e nọ dey last
Hold tight you no go crash
Look me up and down
You go see that I no bitter
If you tell me your matter
I no fit doubt you, I no get time
Look me up and down
You go see that I no bitter
Tell me your matter
I no fit doubt you, I no get time
IT was so hard for me, but I didn’t tell
You said you gon ride for me, yet you did me bad
Everybody thought I had all my pieces together
They said I dey wrong for thinking and drinking

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…