[Lyrics] Victony – Soweto (Remix) Ft. Omah Lay Lyrics

Mad!
Call all your brokoto no go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make I salute your commodore oh
Girl if you balanciego, I give you paper
Oh, no go do me Diego, my Maradona
Girl if I lap your Soweto, na Maphorisa
Girlie your back e be tornado
And I go follow your craze go, craze go
Tunde don dey craze oh
Eh, for your waist oh
And I go pay for your lace oh
Go dey for your ways oh
Tunde don dey craze oh
Eh, for your waist oh
I go pay for your lace oh (pay for your lace oh)
Whine your waist o Tomiwa
Igbodare Chidera
Aboki babe Mutumina
If she get nyash, I go carry am
Let me check your area, wеtin dey your cylinder?
20KG each onе, when I fill the gas I go carry am
But something must to kill a man, a man must die
People wey kill Jesus Christ, common soldiers
Your Aba, Onitsha and Iweka, I wan go there
‘Cause whenever I look in your eyes, nothing I see inside than your nyash
My village people hating, hating your waist, they can’t tolerate it
My girlie no dey mercy, mercy for wetin
Your type be no plenty
Girl, if you balance

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…