[Lyrics] Victor AD – Omo Ologo Lyrics

Lyrics
Mek I just talk am
The day wey this gentle people no dey
Call me- (God go-)
Agba siddon joor
If no be this man, I swear to God
Come out if I no beat you for there
I no vex reach
Thunder go, I go carry, I go scatter
I go comot your teeth just now
You think say na play (you wan beat me?)
Emi omo ologo ah
Dem wan to try but I say dem no know
Say I get e God and he’s very big oo
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat o?
Emi omo ologo (logo, yeah o)
Dem wan to try but I say dem no know (no know, yeah o)
Say I get e God and he’s very big oo ah
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat o? Eh
Dem study me like mathematics
Still dem no pass, I’m problematic
I no get manual, automatic
And I go zoom-zoom like Aston Martin
Aston Martin, omo mosheyatin
Emini Victor Makanaki
Shey you get the format, na formatic
I don dey chop life, na normal thing
Na normal thing oo
As dem see me dem don dey shake o
Na my matter dem wan debate oo
Dem wan chase me but e don late oo
E shock dem say I don dey rate oo
Come make we join celebrate ah
My people dem dey relate am
Baby mi je ka relate ahn
Na celebration, omo you go dey town
Emi omo ologo (logo, yeah)
Dem wan to try but I say dem no know (no know)
Say I get e God and he’s very big oo (biggi God o)
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat o?
Emi omo ologo (logo, yeah o)
Dem wan to try but I say dem no know (no know, yeah o)
Say I get e God and he is very big oo (very big God oo)
If dem wan bite me, I comot their teeth o
Na who be their meat o eh?
Ori-ade l’ori mi, aje o, l’ori mi, aje o
If you wan try to test me, forget am
Ori-ade l’ori mi, aje o, l’ori mi, aje o
I can achieve it all forever
Normal thing eh
As dem see me dem don dey shake o
Na my matter dem wan debate oo
Dem wan chase me but e don late oo
E shock dem say I don dey rate oo
Come make we join celebrate oo
My people dem dey relate am
Baby mi je ka relate am
Na celebration, omo you go dey town
Emi omo ologo (logo, yeah)
Dem wan to try but I say dem no know (no know)
Say I get e God and he’s very big oo (biggi God o)
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat o?
Emi omo ologo (logo, yeah o)
Dem wan to try but I say dem no know (no know, yeah)
Say I get e God and he’s very big oo (very big God oo)
If dem wan bite me, I comot their teeth oo
Na who be their meat o eh?
I go comot your teeth just now
Before I go inside cell (Swaps) (wait, wait)
Leave this idiot sir (Swaps)
How dare you want to dare me?
Who this man in the first place?
Because this space, if no be this man that had this
This space, if no be this man that had this
Respect the government authority
Kookoorukoo

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…