[Lyrics] Magixx – Maria Lyrics

Lyrics
My girl, sey me I never see your kind
E be for your lov girl I be waiting And I no lie,
You sweet like Tuwo shinkafa oo
Mami mi adore your captivating
You carry face and character
You too fine your body come marama
If you want we go fly to Maraba Omo sho ma wa sun gbalaja oo
I getty Girls for Canada
But e be you wey I wan Dey parapa
If them like make them fall for
Shalanga o
Omo sho ma wa sun gbalaja 0o
Ah Maria girl you are all I think of yeah
All I think of yeah oo
Ah Maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oo
Girly e be you me wan call my shawty
I wan Dey with you when it’s cold and sunny
You Coolly my pressure down
Low waist
Na you go empty my pocket
For like to plug my socket
Baby girl you high me pass Moet
You carry face and character
You too fine your body come marama
If you want we go fly to Maraba
Omo sho ma wa sun gbalaja 0o
I getty Girls for Canada
But e be you wey I wan Dey parapa
If them like make them fall for
Shalanga o
Omo sho ma wa sun gbalaja 0o
Ah Maria girl you are all I think of
Yeah
All I think of yeah oo
Ah Maria girl you too fine like kilode
Fine like kilode yeah yeah oo

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…