[Lyrics] Abobi Jammaker – Friends with Benefit Lyrics

If you get girl Make you hold her
Try no Dey shout when you scold her
Because other men don Dey toast her
If u loose guard dem go host her
Carry her for Benz even coaster
Put her for banner even post her
Even though she smart dem go jonz her
Especially d ones wey don hold bar
Omo bad guys dem go say Hello
If she wear white or she wear yellow
Them no even send if Belema Dey show
All Dey really want na to eat n go
So no Dey play games when she love you o
Or u go feel pain when she hurt you o
So make u hold her tight no go leave her go
Before d tears go dey pour like a river flow
To date a fine girl very big work
Especially the ones wey dey TikTok
Brother if u broke u should sit up
Or them go book her flight dem go lift up
Cos na who wey get the money
Nai dey get d baby
You wey never get the money
Wetin u wan do for baby
You cannot be a friend with benefit
You are just a friend with no benefit
My girlfriend say make I try do yahoo
Make I give her money make she try go saloon
Be a real man she no wan date malu
Make I buy her the loud
she no wan smoke Gbaruf
Make I buy Benz o
Make I buy Porsche
And anywhere we go people go dey like us o
Even though na ritual
Make I follow do
And after one month me sef I go follow groove
Omo bad guys dem go say Hello
If she wear white or she wear yellow
Them no even send if Belema Dey show
All Dey really want na to eat n go
So no Dey play games when she love you o
Or u go feel pain when she hurt you o
So make u hold her tight no go leave her go
Before d tears go dey pour like a river flow
To date a fine girl very big work
Especially the ones wey dey TikTok
Brother if u broke u should sit up
Or them go book her flight dem go lift up
Cos na who wey get the money
Nai dey get d baby
You wey never get the money
Wetin u wan do for baby
You cannot be a friend with benefit
You are just a friend with no benefit

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…