[Lyrics] Bella Shmurda – No Other Ft. Victony Lyrics

Lyrics
Emi pon pon, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do shakara)
Oya, re mi dada, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do awada)
Oya, rata-ta-tan (oof-shadalaba, no do shakara, no do shakara)
Ri-tan, make you rata-ta-tan (no do awada)
I only want you, no other (no-other)
No other girl, say, no other (no other girl, say, no-other)
No other girl, just my mother (my-mother)
Aya-ya-ya, ya
I only want you, no other (no-other)
No other girl, say, no other (no other girl, say, no-other)
No other girl, just my mother (my-mother)
Just my mother, ahh
Oya, ripim pom-pom, ripim pom-pom, baby
Oya, o di dan-dan, o di dan-dan, baby
Oya, rapa npan pom, you can fit to rapa npan pom
Oya, ripim pom-pom, ripim pom-pom, baby
Oya, o di dan-dan, o di dan-dan, baby
Oya, rapa npan pom (ehn-eh, ehh), you can fit to rapa npan pom
Wetin you want, shey na silver or gold?
You never see millions unfold
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers, Dunlop oh
Even Mia Khalifa, I unfollow
If I look another one, Apollo
Abeg, make you release am, mama yo-yo
Mama yo-yo, oh
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy
And, I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy
I can be your daddy
And, I can be your nanny
I only want you, no other (no-other)
No other girl, say, no other (no other girl, say, no-other)
No other girl, just my mother (my-mother)
Aya-ya-ya, ya
I only want you, no other
No other girl, say, no other
No other girl, just my mother
Just my mother, ahh
Like to dey dey your side
I want to dey your side
Smiling dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Oya, ripim pom-pom, ripim pom-pom, baby
Oya, o di dan-dan, o di dan-dan, baby
Oya, rapa npan pom, you can fit to rapa npan pom
Oya, ripim pom-pom, ripim pom-pom, baby
Oya, o di dan-dan, o di dan-dan, baby
Oya, rapa npan pom, you can fit to rapa npan pom
(World Wave)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…