[Lyrics] Brymo – Dem No Born Us Together Lyrics

Lyrics
My way nah way
Your own nah your own oh
Naso e dey
Reach where we dey today so
Everybody dey try try
We dey catch feelings we dey cry cry
Life e sweet if you smart thrive
You do better things you go thrive-thrive
Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
Why you dey pull my trouser
You dey pull my trouser
Ahah shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh, why you dey look for wahala
You dey look for wahala
E get the way
Wey better pass our own oh
I talk you talk
E better pass own oh
Everybody dey try try
We dey stammer till we say baba
Life journey nah fine wine
The longer you live you go thrive thrive
Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
Why you dey pull my trouser
You dey pull my trouser ahah
Shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh, you dey look for wahala
You dey look for wahala
Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
Why you look for wahala
You dey look for my trouble ah
Shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh why you dey look for wahala
You dey pull my trouser
Eh ah ararabe eh ah
Who dey
Dem no born us together
Dem no born us ah
Dem no born us together
Dem no born us together oh oh
You dey look for wahala
You dey look for wahala
Shey dem born us together
Dem no born us together oh oh
Eh why you dey look for wahala
You dey pull my trouser ahah

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…