[Lyrics] Frank Edwards – Gbogbo Titi Lyrics

frank edwards – definition album

Lyrics
Wamp on the beat
Rock town on the building
Yeah
Rich boys let’s go
Anything wey you say
Make I you do I go do
Anything you say
Make I talk I go talk eeeh
Na you be the one way they make me fine
Anywhere you you say make I go I go go
Anything you talk na him I go do oooh
Na you be the God way change my life
The way you love me
Make me dey shout
Anything wey you say
You go do
Baba you’ve been good to me
This love dey make me wonder
So glad you are my father
Nothing go put asunder
Papa take all the glory
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu oooh
Kon kon kon tinko yeah
Imara nma
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu oooh
Kon kon kon tinko yeah
Papa take all the glory
Anything you talk na so e dey be
Anyone you bless Is blessed forever
Who wan curse the one you don bless oooh
Na wetin na wetin I go give you papa
You too much you too much
You too much leee
Jehova nara ekele (nara ekele)
Imara nma (eeeh)
The wey you love me
Dey make me dey shout (eeeh)
Everything wey you say You go do (eeeeh)
Baba you’ve been good to me
This love dey make me wonder
So glad You are my father
Nothing go put asunder
Papa take all the glory
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu oooh
Kon kon kon tinko yeah
Imara nma
Kon kon kon tinko yeah
Iyanu ooooh
Kon kon kon tinko yeah
Papa take all the glory
Tintin gbongbo tintin
Tintin gbongbo tintin
Tingbongbo tingbongbo
Oooh oooh oooh
Gbongbo tintin
Gbongbo tintin gbo
Tintin gbongbo tintin gbo
Gbongbo tintin
Tintin gbongbo tintin
Tintin gbongbo tintin
Tingbongbo tingbongbo
Oooh oooh oooh
Gbongbo tintin
Gbongbo tinti gbo
Tintin gbongbo tintin gbo
Gbongbo tintin
Imaran nma aaah
Gbongbo tingbo eeeh
Iyanu oooh
Gbongbo tingbo eeeeh
Imara nma aaah
Gbongbo tingbo eeeeh
Iyanu oooih
Gbongbo tingbo eeeh
Papa take all the glory
Anything You talk na so e dey be
Anyone You bless is blessed forever
Who wan curse the one You don bless oooh
Na wetin na wetin
I go give You papa
You too much You too much leee
Jehova nara ekele
Imara nma
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh
Iyanu eeeeh
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh
Imara nma
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh
Iyanu eeeeh
Gbongbo gbo tin gbo eeeeh
Papa take all the glory

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…