[Lyrics] Kaptain – Problem Lyrics

Erekaba feel it
I will love to know you
O ribi ribi lodo odo
Let me love you
Dem no fit stop me to prere tada
Just because I came out
Dem no fit stop me praise Him
Something something praise God chei
Anytime I close my eyes na your face dey there
If you give me this your love I go treat you well
Omotena take my heart I no get spare
Anything you want to do with am go do see the boy no care
Oluwa just beautiful you
Your mama come ukwu you
You no fit waka Sangotedo say the boyz no looku you
Omotena why you fine like that
You come sweet like that
You carry face carry front carry back
Carry waist wey dey make a man craze like that
Shey
Omotena give dem problem problem
Give dem problem problem
I say Omotena give dem problem problem
Give dem problem problem
Omotena give dem eh problem problem
Give dem problem problem
Baby oya give dem problem problem
Baby oya give them problem problem
Baby oya give dem problem problem
Dem no fit stop me to prere tada
Just because I came out
Dem no fit stop me praise Him
Something something praise God
No see something me to prere tada
Just because I came out
Dem no fit stop me praise Him
Something something praise God
Say I no go ever love another person
I dey count you join my blessing
You high pass Alomo and Chelsea sweet pass Agege and Pepsi
You no need Jaluma I no go leave you for Paloma
I no go let another man come skele and
Skaba carry you away to another land
You’re my one and only lady
Supernatural Orente sweet melanin my babe
Girlie wey dey drive me crazy
My heart go ah ya ya ya
Ah ya ya ya
Ye ye ye
Ye ye ye
I no be photographer but I dey picture me and you tay
Omotena give dem problem problem
Give dem problem problem
I say Omotena give dem problem problem
Give dem problem problem
Omotena give dem eh problem problem
Give dem problem problem
Baby oya give dem problem problem
Baby oya give them problem problem
Baby oya give dem problem problem
Dem no fit stop me to prere tada shey
Just because I came out omo don’t get it twisted
Dem no fit stop me praise Him love is a beautiful thing
Something something praise God it’s your boy Kaptain
No see something me to prere tada
Just because I came out
Dem no fit stop me praise Him
Something something praise God
Ereka

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…