[Lyrics] IceSleek – Holla Lyrics

Wetin I go do for your matter
Me I no fit die for your matter
Come closer make I scatter
Your baka
I believe in hussle
I believe in grace
But I believe in miracles
When I see your face
You dey make me humble
Even when I dey craze
Girl you are a miracle
You don’t have a trace
If Nigeria too small for you
I go addy Ghana
Girl if you be sickness
Me no wan recover
Shey nah you dey scatter
My spiritual dada
If anybody try you
Gimme shaka make I scatter
I can’t deny you get am
Omoge you be nepa
Call me make I enter
For you I go surrender
I swear your mama and your papa
Dem be moulder
Cuz wetin I dey see
E dey strike like thunder
If I buy your mafter
You dey add jara
I no come to play call me
I go dey your corner
If you need a rider
I go be okada
Me I get bomb for you
I go be osama
Girl I no fit taya taya
Lemmi be your fullstop comma
See I’m tryna Holla holla
I dey for you no matter the Weather
Girl I no fit taya taya
Lemmi be your fullstop comma
See I’m tryna Holla holla
I dey for you no matter the Weather
I hope you never leave
You dey blow my mind
I know sey I no fine
Buh you choose my kind
I dey twale for the person
Wey do your design o
I swear to God
You are so divine o
Eh eh
I dey your place
Don’t waste my time girl
Show me your face
Your love dey high me
I don dey craze
Oh no no
Make we relate
See the dark skinned boy
Wey dey fight for your matter
Abi make I bleach befor you sight Me
I dey light things up
Make you fall for the boy
Cuz I no fit to talk again
If you like designer
I’ll take you to the Gucci store
I Sabi sweet love from the 234
Sey I’m active ready
For your booty call
If nah karate I go chin chin chong
Buh I can’t deny you get am
Omoge you be nepa
Call me make I enter
For you I go surrender
I swear your mama and your papa
Dem be moulder
Cuz wetin I dey see
E dey strike like thunder
If I buy your matter
You dey add jara
I no come to play call me
I go dey your corner
If you need a rider
I go be okada
Me I get bomb for you
I go be osama
Girl I no fit taya taya
Lemmi be your fullstop comma
See I’m tryna Holla holla
I dey for you no matter the Weather
Girl I no fit taya taya
Lemmi be your fullstop comma
See I’m tryna Holla holla
I dey for you no matter the Weather
Wetin I go do for your mata
Me I no fit die for your mata
Come closer make I scatter
Your baka

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…