[Lyrics] Kayode – Baby Relax Lyrics

Lyrics
My girl she take my soul
She dey do me things wey I no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control
ye ye come take control
she dey do me things wey I no know
every day I want you in my zone
father come and take control
My love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
now I’m right where I belong woo
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
now I’m right where I belong
So when the money don come and the money don large
ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
ye, she gon smile so bright
when the money don come and the money don large
ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
ye, she gon smile so bright
She wanna gimme that hmm on a late night
she wanna roll that thing see that waistline
she wan do that thing she make me confuse
every night I’m all on you
hide my pain cos I no dey like bother man
things you do don burst all my caravan
and you know I came from the gutter man
yo yo yo, ya ya ya
My girl she take my soul
She dey do me things wey i no know
Every day I want you in my zone
Father come and take control
ye ye come take control
she dey do me things wey I no know
everyday I want you in my zone
father come and take control
My love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
now I’m right where I belong woo
Oh my love, tell me wetin I no fit do for your love
I’ve been waiting for so long
now I’m right where I belong
So when the money don come and the money don large
ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
ye, she gon smile so bright
when the money don come and the money don large
ye, I tell my baby relax
I will do anything just to see you smile
ye, she gon smile so bright
when the money don come and the money don large
i tell my baby relax, woo yee, she gon smile so bright

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…