[Lyrics] Magixx – Like A Movie Lyrics

Randay oh no no nom yeah yeah
Melanin po po po
Sey me wan score score score
Sey me want you gimme your lo lo love (Lo love)
Baby o opor por por
Girl ya the final
Ain’t nobody but you my Delilah
Dem wan test but them no fit try am
Away with you sey me flier
Girl you know this
Sey you can do
But them no fit taste your perfume
Smell your loving cut my dada
Just to prove
I no fit lie for you
Me I fit die for you
So hypnotized by you
Girl me fit kpi for you naa
When I’m with you is like a movie
Dunno oo
My baby come inside let’s do it
Yunno oo
When you no dey sey man be clueless
Dunno ooo
When I’m with you is like a movie
Ahh is like a movie
Girl me be loving you like kilode yeah uh
And na you dey pon my mind
Every day yeah
Baby loving you like kilode (No na)
And na your dey for my kind
Every day oh my baby kilode yeah
Like a spliff in my head you amazing
Yeah
Those wey dey hate on you they are crazy
Yeah
Fashion god girl you massacre you massacre
Eat flesh like a cannibal a cannibal
You carry no be lie yeah
Blown away Afghanistan Bhim
Girl you know this
Sey you can do
But them no fit taste your perfume
Smell your loving
Cut my dada just to prove
I no fit lie for you
Me I fit die for you
So hypnotized by you
Girl me fit kpi for you naa
With you is like a movie dunno oo
My baby come inside let’s do it (You you) yunno oo
When you no dey sey man be clueless dunno ooo
When I’m with you is like a movie
Ahh is like a movie
Girl me be loving you like kilode
Yeah uh
And na you dey pon my mind
Every day yeah
Baby loving you like kilode no ah
And na your dey for my kind
Every day oh my baby kilode

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…