[Lyrics] Mavin – Losing You Ft. Johnny Drille, Magixx & Crayon Lyrics

Lyrics
You see the numbers don’t lie
I dedicated my time
To give you love, be that guy
Wey go make everything right
I fit to mental walahi
Abi to love self na crime
Shey until I fall down and die
You’re my moonlight in the night
But you don’t look at me
The way you used to, baby
You know this is true chargie
Making me jealous of your phone
Can we just go back to
The way we used to be, baby
You’re so beautiful, tell me
Am I doing something wrong
Cus I’m losing you slowly
Losing you slowly yeah
It’s cold and it’s freezing
It’s you that I need
All the loving you show me
Kisses in the morning yeah
Me girl, I miss you
Like eleran miss him machete
This kind love you no fit komot
This kind love making me comport
My diamond, you’re the one I want
Dem line up wun see we fuck up
Me I no go let them o
Me I no go let them o
No no no no o
Wetin be the problem o
Baby, I go work am o
Cus you don’t look at me
The way you used to, baby
You know this is true chargie
Making me jealous of your phone
And we don’t do that thing
The way we used to, baby
You’re so beautiful, tell me
Am I doing something wrong
Cus I’m losing you slowly
Losing you slowly yeah
It’s cold and it’s freezing
It’s you that I need
All the loving you show me
The kisses in the morning
Girl, I dey miss you
Like eleran miss him machete
My girl, my eye don clean like omo
I be dey doubt you before like a promo
But the way I’m falling for you
Say if I no even get I go borrow
Can’t explain the feeling, but I’m feeling this way
You’re so special
Like panadol you take all my pain yeah
But you don’t look at me
The way you used to, baby
You know this is true chargie
Making me jealous of your phone
And no we don’t do that thing
The way we used to, baby
You so beautiful tell me
Am I doing something wrong
Cus I’m losing you slowly
Losing you slowly yeah
Cold and it’s freezing
It’s you that I need
And all the loving you show me
Kisses in the morning yeah
Girl, I dey miss you
Like eleran miss him machete
Cus I’m losing you slowly
Losing you slowly yeah
It’s cold and it’s freezing
It’s you that I need
And all the loving you show me
Kisses in the morning yeah
Me girl, I miss you
Like eleran miss him machete

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…