[Lyrics] Peruzzi – Hypertension Lyrics

Lyrics
Ayy
(What you working?)
(Ooh-wah, whatyu workin’?)
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’?)
I see the signboard (signboard)
Wey say warning (warning)
‘Cause your body dangerous
But, me, I no dey hear word (hear word)
I dey here ’til morning (morning)
And that’s on period (period, wooh)
If na style (you get style)
If na moves (you get moves, for days)
Sotey, sotey, sotey
Other boys dem hoping, boya (other boys dem hoping, boya)
You get something for them, ah (nothing, nothing for them)
(How?)
This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
Ikebe wey you carry for section (Ikebe wey you carry for section)
E don cause hypertension (e don cause hypertension)
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension (hypertension)
carry for section
E don cause hypertension (‘tension)
Hmm-hmm, hmm
Tell me what you want
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’?)
So baby, show me warning
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’?)
Show me warning, show me warning
See person figure (see person figure)
Man dem wan figure your body (your body), your body
Or make I take better picture?
My people gats see this your body, this your body (your body)
If na style (you get style)
If na moves (you get moves, for days)
(Parte and parte)
Sotey, sotey, sotey
Other boys dem hoping, boya (other boys dem hoping, boya)
You get something for them, ah (nothing, nothing for them)
(How?)
This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
(Ikebe wey you carry for section)
(E don cause hypertension)
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension (hypertension)
carry for section
E don cause hypertension (‘tension)
Ooh, ooh
Ooh, ooh
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’?)
Oh, ooh, ooh
Na-ni, na-na-na, ayy-na
(What you workin’?)
(Ooh-wah, whatyu workin’?)
(Stubb’, Stubb’)
(Ayy, ayy)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…