[Lyrics] Dr Dolor – Madam The Madam Lyrics

Lyrics
Ómònaiyeighodè
Ómònaiyeighodè
Hello honey bunny
My sugar lolli
Le me dey there for you
Giving you breakfast in bed oh
No be super story
I geti thisi money
Enough to take care of you oh
And your family too
Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
The madam
Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Ovbióba
Egodi
Anything wey you want
Egodi
Ovbióba
Egodi
Anything wey you want
Egodi
No be super story
I geti thisi money
Enough to take care of you oh
And your family too
Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…