[Lyrics] Peruzzi – Juba (Bow) Lyrics

Lyrics
Respect to the maximum
Let us enter his gate with thanksgiving
And his cot with praise
For the Lord is good
And his mercies endures forever (Oh oh)
Oh oh ohh
Oh ohh
Oh oh ohh
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun mo kira fun baba o
Mi le ti mi le ti ti ti yeh
Mo juba fun mo juba fun baba o
You save me the drama (Drama)
Mandem yarn many things many things (Dem yarn many things)
Nah you get the power (Power)
You fight everything you fight everything (You fight everything)
But if e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
If e no be God
Wеy dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my facе
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun mo kira fun baba o (Baba)
Mi le ti ti ti ti ti yea yea
Mo juba fun mo juba fun, baba o
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun mo kira fun baba o
Mi le ti mi le ti mi le ti ti ti yeh
Mo juba fun mo juba fun baba o
Dem don do wetin dem wan do
Me I let dem say wetin dem wan say
Buh buh but I never fight omo dem don lose (Lose)
Shey dem don play wetin dem wan play
But if e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
If e no be God
Wey dey run my race
I for no fit talk
Dem for no look my face
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun mo kira fun baba o (Baba)
Mi le ti ti ti ti ti yea yea
Mo juba fun mo juba fun baba o
Ji ji mo ji ji o
Mo kira fun mo kira fun Baba o
Mi le ti mi le ti mi le ti ti ti yeh
Mo juba fun mo juba fun baba o
Mo juba mo juba fun baba
Mo juba mo juba fun baba o

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…