[Lyrics] Fiokee – Goodness & Mercy ft. Nosa & Ada Ehi Lyrics

Yeah yeah, Goodness follow me
Yeah yeah Mercy follow me 2x
Uh eh
I don look and I never see
I never see where baba fail
When is difficult
I go only call on baba name
I stand fit and the enemy nor
Fit defeat me baba dey for my side
Goodness and mercy dey follow me all my life
Grace and favour e dey follow me follow me
Follow me follow me
Follow me follow me
Follow me follow me yeah
Chrous
Yeah yeah Goodness follow me
Yeah yeah Mercy follow me

ADA
I sey make I sey this one thing o
One thing wey fit to many things
How u change dis nobody
Dis nobody go follow you
From nothing to something
From small thing to big thing
Help me see wonder
Wonder nka carry di wonderful
See me see Goodness with Mercy oh hin sister
From nothing to something
You change small thing to bigger thing
Much greater things ya ya eh eh
Follow me eh o ha
E dey me eh o ha
E dey follow me eh o ha
E dey follow me eh o ha
E dey follow me
NOSA
Follow me
Follow me
Follow me
Follow me
Follow me

O my God
Fiokee
First class mix

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…