[Lyrics] T-Classic – Pour Me Water (PMW) Lyrics

Yeahhh yeaaah

MixNaija entertainment

Serimakaburi

Classical boy
Mix Naija Entertainment

Pour the water
I say na holy water
I no go lie me I be sinner
I Dey
I Dey do
I Dey do do do
Say pour me the water
I say holy water
I no go lie me I be sinner
Yeahhh

I no say l’m not living right
Ahhh me I no fit stop
Ahhh I think is in the blood
Ahh I think is in the blood
I no say I’m not living right
Ahhh and me I no fit stop
Ahhh I think is in the blood
Ahhh I think is the blood

Locked up with guy in the hood
Wey Dey popping pills
So don’t act like say you know me
Without God I am nobody
Oluwa
Ki lo wa shele gan ni
Me I no know wetin they want from me
If no be God I no say Dey for don kill me

Pour the water
say holy water
I no go lie me l be sinner
I Dey do
I Dey do do do
Say pour me the water
I say holy water
I no go lie me I be sinner
I no say I’m not living right

Ahhh me I no fit stop
Ahhh I think is in the blood
Ahh I think is in the blood
I no say I’m not living right
Ahhh and me I no fit stop
Ahhh I think is in the blood
Ahhh I think is the blood

Let he who is without sin
Cast the first stone
Why you dey do like you holy pass
Now you no fit throw stone
For the list be the number one
Say papa God still Dey bless me
And no be say I kill person
Fayatoma faya rabaki olo

Pour the water
I say holy water
I no go lie me I be sinner
I Dey
I Dey do
I Dey do do do
Say pour me the water
I say na holy water
I no go lie me I be sinner

I no say I’m not living right
Ahhh me l no fit stop
Ahhh I think is in the blood
Ahh I thinkis in the blood
Ino say I’m not living right
Ahhh and me I no fit stop
Ahhh I think is in the blood
Ahhh I think is the blood

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…