[Lyrics] T.I Blaze – Wire Lyrics

Lyrics
Murdererr
Na once you go try am na once I go disconnect
No matter wetin sup better days ahead
Bonjour bonjour oya j’mapelle
Wetin dey sup wey everywhere red o
I hope the situation is not immortal
Can I rest on you can you be my comforter
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o
Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun
Won wa mi won wa mi
I don go far far far
On a different pattern
From a very different world
I no dey support am o
But kin gba wire le kan
Kin gba wire le kan
I go dey I go dey dey dey I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make muller muller muller
Walahi
I go dey I go dey dey dey I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make muller muller muller (Walahi)
Na once you go try am na once I go disconnect
No matter wetin sup better days ahead
Bonjour bonjour oya j’mapelle
Wetin dey sup wey everywhere red o
I hope the situation is not immortal
Can I rest on you can you be my comforter
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o
Gbaun gbaun gbaun gbaun gbaun
Won wa mi won wa mi
I don go far far far
On a different pattern
From a very different world
I no dey support am o
But kin gba wire le kan
Kin gba wire le kan
I go dey I go dey dey dey I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make muller muller muller
Walahi
I go dey I go dey dey dey I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make muller muller muller
Walahi
Walahi walahi walahi

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…