[Lyrics] Victor AD – Why Ft. Erigga Lyrics

It’s Victor AD na, na, na, yeah
(Wow, it’s K-K-K-Kizzybeatz)
Bros E for better if them slap me
Say e for better make dem throw me punch
I just got back from London
Aye! My people still dey sell their vote
For bag of rice wey no carry beans
The food no go complete if e no carry meat
Aye
Before I see welcome to Nigeria
Na blackout I take know say I dey Nigeria
It’s so painful
Say the story no change at all
And it’s so painful
Say the leaders no change at all
I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything to make this people tall
Na the reason why I put you there
And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it, I go bring you down
But who next I go put for there?
And I say
Oh why? Oh why? Oh, ah-ah-ah-ai
Oh why? Oh why? Oh, eh-eh
Oh why? Oh why? Oh, eh-eh, eh-eh
Oh why? Oh why? Oh (Erigga Paperboi, okay)
As e dey pain me eh
What if I tell you I was right and I tell you, you were wrong?
That everything will be alright
But only inside my song you will find peace of mind
Because in a crazy world
Who everybody dey call craze, na him normal
Check Instablog
Which country for this world dey use 50 years do light
I dey London dey drive, I no even use full-light
‘Cause everywhere bright, even bright pass we leaders
For their mind, we be smallie with primary three reader
Tobore say he dey go stadium, na big kolo
As we dey see am so, e wear reach for party polo
So when you feel say you dey fool us with yeye promise
We dey fool you too, your lies dey make us wan vomit
I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything to make this people tall
Na the reason why I put you there
And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it, I go bring you down
But who next I go put for there?
And I say
Oh why? Oh why? Oh, ah-ah-ah-ai
Oh why? Oh why? Oh, eh-eh
Oh why? Oh why? Oh, eh-eh, eh-eh
Oh why? Oh why? Oh
As e dey pain me eh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…