[Lyrics] White Money – Selense Lyrics

Wo yi wo yi wo
Ota mie mie
Ota mie mie
Wake up in the morning
You looking you don’t know what to do
The children dem ma crying
They crying because they gat no food o
Mama out there hustling oh
Hustling to put food on the table
This is what I’ma tell you aii
With God everything is able
If God e dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oo
If God e dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooo
We go dey selense
Dey selense
Dey sing hallelu
Dey sing hallelu
Nso oooo
We go dey selense
Dey selense
Dey sing hallelu
Dey sing hallelu
Nso ooo
Nso o
Nso
Nso eh eh
Nso o
Nso
Nso
Nso eh eh
Nso
You see my brother
You see my sister
The life wey you dey living today oo
Some people dey suffer
Some people dey hunger
Some people never see food to chop oo
You don waka you no reach
Hustle you no fit
You come dey side on dey cry wayo wayo wayo
You don look up to the sky
Dey ask God why
All this things dey happen to me
If God e dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso oooo
If God e dey, life dey
If life dey, hope dey
If hope dey, money go dey
Nso ooooo
We go dey selense
Dey selense
Dey sing hallelu
Dey sing hallelu
Nso oooo
We go dey selense
dey selense
Dey sing hallelu
Dey sing hallelu
Nso ooo
Nso oo
Nso
Nso eh eh
Nso
Nso
Nso
Nso eh eh
Nso
Suya na lo
Suya na lo
Suya na lo
Chuku na lo
Suya na lo
Suya na lo
Suya na lo
Chuku na lo
I dey selense
Dey selense
Dey selense
Dey selense

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…