[Lyrics] Terri – Money ft. Bella Shmurda & Mohbad Lyrics

Lyrics
Yeah
Imole
Hmm-mm
(Along came Tuzi)
More money, more money
Anythin’ wey better pass money, na more money, more money, yeah
Na the remedy, remedy
Too many nonsense, yanma yanma
Them go laugh like na comedy (sweet life oh)
Ahn
Spoil your girl, spoil your girl
Buy am weavon, buy am Channel
If not, dem go help you
Nobody go tell you, hmm-mm
I know I’m a sinner man (sinner)
But, I no envy brother man (brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the ‘Gram (oh-ah)
I know I’m a sinner man (sinner)
But, I no envy brother man (brother man)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the ‘Gram (oh-oh, ah-ah, ah)
Soldier wan go, soldier come, aya
Barrack still dey, soldier go, aya
Shebi na money you dey chase?
If I get money, I go gbess, ah-ah
More money, more money (aya)
When we enter the place, dem dey know we the baddest
More money, more money ah
Omotena come through with Biliki and Agnes
Shole? baby, shole? (aya)
More melodies, baby, enter (aya)
What’s up ah, baby, what’s up? (what’s up?)
Small money, girl you burst up
Shole? baby, shole? (shole? baby, shole?)
More melodies, baby, enter (aya)
What’s up ah, baby, what’s up? (what’s up?)
Small money, girl you burst up
I know I’m a sinner man (sinner)
But, I no envy brother man (brother man)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the ‘Gram (oh-ah)
Me, I want more money
Owo t’oma por l’eti
Owo tan fi gb’eshu l’eti
Owo tio si ‘inu aza
Ti mo ti gb’owo B (ti mo ti gb’owo B)
Gb’owo T (gb’owo T)
Mo tun gb’owo C (mo tun gb’owo C)
Mo fi’yoku le fun receipt (mo fi’yoku le fun receipt)
Imole
More money, more money (more money)
Gbe lo party, ma na’wo bi E Money (ma na’wo bi E Money)
More money, more money
Olowo la mo p’onpe ni somebody (somebody, somebody)
Mo sare bi tyre (mo sare bi tyre)
Awon kan sope “ma tire” (awon kan “sope ma tire”)
Won fe pa’na mi bi NEPA (won fe pa’na mi bi NEPA)
Imole ni se, ko shey pa
I know I’m a sinner man
But, I no envy brother man
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the ‘Gram (oh-ah)
I know I’m a sinner man (oh-ah)
But, I no envy brother man
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the ‘Gram (oh-ah)
I know I’m a sinner man
But, I no envy brother man
I just wan turn to bigger man
I do not do this for the ‘Gram (oh-ah)
(It’s STG)
(Along came Tuzi)

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…