[Lyrics] Abobi Jammaker – Blindfold Me Lyrics

Loving is a journey
so I’m begging you
don’t leave me by the road side
You no Dey my side
when I sleep
I Dey dream about you all night
Many girls Dey come my way
I no see dem I’m so blind
Me I no fit shout
Baby no be fight
Baby Blindfold me
Baby blindfold me
You no want make
I look other girls
when I meet other girls
when I see other girls
oh oh
Baby make you blindfold me
Because I be OG ye ye
U no want make
I look other girls
when I see other girls
when I meet other girls
oh oh
I be cheat o
For the street o
When I see a fine girl
I Dey weak o
Carry girls everyday of the week o
Cure my craze if say
I Dey sick o
And when I see fine girl
I Dey shoot my shot
Try and fail I Dey use my luck
Sometimes when m high as fuck
I go dey find banny
make I hide n fuck
Honestly
I Dey meet girls wey wan molest me
I Dey meet girls wey wan collect me
I Dey meet girls wey wan possess me
Oh my girl I say
Honestly
The girlie dem Dey cally my phone
No wan leave me alone o
Honestly
If I say I get a girl dem no go even send
Baby Blindfold me
Baby blindfold me
You no want make
I look other girls
when I meet other girls
when I see other girls
oh oh
Baby make you blindfold me
Because I be OG ye ye
U no want make
I look other girls
when I see other girls
when I meet other girls
oh oh
Honestly
I Dey meet girls wey wan molest me
I Dey meet girls wey wan collect me
I Dey meet girls wey wan possess me
And when I see fine girl
I Dey shoot my shot
Try and fail I Dey use my luck
Sometimes when m high as fuck
I go dey find banny make
I hide n fuck
Many girls Dey come my way
I no see dem I’m so blind
Me I no fit shout
Baby no be fight
Baby make you blindfold me
Because I be OG
ye ye

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…