[Lyrics] Dotman – Sweet Melody Lyrics

Ahh, ahh
Sweet melody
Make the girl dem go crazy
Edumare don bless me
Na why some of dem jealous me, hmm
Loba loba monarchy
Serve dem hit, fun won le energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Ani mo ma fo mo, ni mo fokati, ah, ye, ye
O balance
Gbe Givenchy sori Versace
Omo ton soh they give dem fantasy
Eni to be lori ko lon faraki, ah
Man don take over, man get mone
Gbogbo igba te ro pe iro ni
Man have being working, I’m steady balling
From London to New York City, whoa, whoa
Sweet melody
Make the girl dem go crazy
Edumare don bless me
Na why some of dem jealous me, hmm
Loba loba monarchy
Serve dem hit, fun won le energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Ani mo ma fo mo, ni mo fokati, ah
Man don dey cover am getting money (eh, eh)
Gbogbo igba te ro pe iro ni (eh, eh)
Man have being working, I’m steady balling
From London to New York City, whoa, whoa
Sweet melody
Make the girl dem go crazy
Edumare don bless me
Na why some of dem jealous me (jealous)
Loba loba monarchy
Serve dem hit, fun won le energy
Omo na grace of God wey dey cover me
Woni mo ma fo mo, ni mo fokati
Stop!

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…