[Lyrics] Jaywon – Jomi Joromi Ft. Twist Da Fireman Lyrics

Trybes on this beat
Mash it pon the place
I see it in your face na
Next World Music

Joromi Joromi, Jomi Joromi
Joromi Joromi, oh my baby Jomi Joromi
Joromi Joromi, Jomi Joromi
Girl please don′t leave me lonely
Can I call you when I feel lonely?
Joromi Joromi, Jomi Joromi
Joromi Joromi, oh my baby Jomi Joromi

Girl for your love ma na run town
Wanting you for a long time no retreat no surrender
Me wan give you love, me no hostile
Girl for your love, mine na run time
Wanting you for a long time no retreat, no surrender
The kind of your love me I want ah

Can I understand wetin you dey do
Wey dey make me dey fall for you?
Anytime you need me call on me
I’ll be right there beside you
To ba pe l′oru, mo ma gbo
L’osan mo ma dahun

Just wanna be there for you
Anytime, anyday
Ife ti mo ni si e, ki s’oro ere
Omo gidi ni Joromi joromi
Omo to gbayi; Jomi Joromi
Omo to se mu lo le; Jomi Joromi
Omo to m′ere se; Jomi Joromi

Girl for your love ma na run town
Wanting you for a long time no retreat, no surrender
Me wan give you love, me no hostile
Girl for your love, mine na run time
Wanting you for a long time
No retreat, no surrender
The kind of your love me I want ah

Bumpa
Girl you know me want to do so many thing for you
Me treat you right
Me ain′t asleep, me always in for you
Blessing run to your dance
Anita want your dance
Julie come to your dance
Whine and wiggle go to ya dance

Me love when your body calling at… eh
Slow water running pass
Snapchat thing
Your 24 karat
Bumpa

Joromi Joromi, Jomi Joromi
Joromi Joromi, oh my baby Jomi Joromi
Joromi Joromi, Jomi Joromi
Girl please don’t leave me lonely
Can I call you when I feel lonely?
Joromi Joromi, Jomi Joromi
Joromi,
Omo dada Joromi
Na she dey kolo me
When nobody fit shalo me

So dey say I′m shining
When nobody fit to touch me
Noni noni noni
Owa nila noni
One fingers for my eye
Joromi joromi
One stand up
Jomi joromi
Oh my baby
Don’t leave me lonely
Can I call you when I feel lonely

Joromi Joromi (Joro Joro Joro)
Jomi Joromi
Joromi Joromi
Oh my baby
Jomi Joromi
Joromi Joromi, Jomi Joromi
Girl please don′t leave me lonely
Can I call you when I feel lonely?

Girl for your love ma na run town
Wanting you for a long time no retreat no surrender
Me wan give you love, me no hostile
Girl for your love

Indomix
Next World Music

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…