[Lyrics] Iyanya – To Something ft. Dr SID & Don Jazzy Lyrics

Lyrics
lt’s lyanya
Up to something no be small thing
Check my melody stop the dulling
Back to my baby wait am coming
Me and Iyanya we up to something
Artist don boku richie richie noni
Bigger than Mavin no be forming
Dem dey feel me from Okokomaiko
Down to Asia Colombia they are calling
If na for money get am plenty
Ask me for money whenever you see me
And na reason when dey go dey feel me
And dem go dey twale when dey see me for T V
Oh oh oh who do this thing wey dey make dem say
Oh oh oh who give dem weytin dey make dem say
You know we get the master plan to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never die we multiply
Look what you made me do
Up to something no be small thing
Bank is calling money piling
This na sure thing we are balling
So exciting wanne nwatago Mavin
Some people just dey make mouth
But their money na audio
We no dey see am at all o
We get mula but we can’t shout
Na why your baby dey call o
No mercy we still dey balling
We no dey force but still runn it
We call shots keep it on a hundred
And go tell your bank to come borrow money
And tell your girls is time to come jolly yea yea
Don’t show up if you ain’t gat money
Pay my dues we only pay cash only
Out of the road so we steping at the jet
Everybody feeling good giving glory to the most high
Da money long so we burn to the sundown
Na celebration we dey pon the whole night
Some people dey just dey hate turn off we light
But you know for Mavin no shaking
Oh oh oh who do this thing wey dey make dem say
Oh oh oh who give dem weytin dey make dem say
You know we get the master plan to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never die we multiply
Look what you made me do
Up to something no be small thing
Bank is calling money piling
This na sure thing we are balling
So exciting wanne nwatago
Marvin
No time for no dulling all the way up
Plenty doti fit to cause you plenty hold up
As you can see Don Jazzy gat me turned up
And nothing can stop me am all the way up
To Duban I’d be running every city
All the fine girls steady ringing now we sell it
Hot stuff na we ogbona feli feli
And when you hear the base feel the feel the rumble Inna your belly
Its been a long time coming no be moi moi
When you hear the music keep trending no be moi moi
Money stacked up to the ceiling no be moi moi
You making us our rules when we dey spending no be moi moi
The people sweating dey feel the heating
We in the kitchen someting cooking
No baking soda the game is over
Something untop wanne nwatago
Oh oh oh who do this thing wey dey make dem say
Oh oh oh who give dem weytin dey make dem say
You know we get the master plan to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never die we multiply
Look what you made me do
Up to something no be small thing
Bank is calling money piling
This na sure thing we are balling
So exciting wanne nwatago

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…