[Lyrics] Oga Network – Jeje Lyrics

Oga network on this
Town crier have come ehhh
Ehhe ehe ehhe ehe eheeh
Aeroplane think say him na bird
Until airport close
No mosquito in heaven
Na Wetin them tell me
Nor be say them go
Or they get person there oo
Na still hear them hear
E don tay when we learn out lesson who teach us na street
E don tay when we know where flesh Dey for head of fish
I nor Dey do for you – you
I nor come impress you – you
Pressure from you – you
Say na who be you – you
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Where need run I run am
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Where need trek i trek am
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Sugarcane don Dey bitter for here o
One thousand ways to become rich
Na traffic I buy am
Na poor man Dey sell am
My friends na is how to own a car
E don Dey trek since then born am
He still don’t own a car
How to own a car nor get car
I nor wan hurry talk am ooo
You need take time hear am oo
Cus if heavy rain fall
Ground go must feel am oo
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Where need run I run am
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje
Where need trek i trek am
I go Dey jeje, jeje Dey go jeje

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…