[Lyrics] Laime – Where Dem Dey Ft. Odumodublvck Lyrics

Lyrics
Yeah, yeah, yeah
Omo make dem comot for there
Make dem clear the space for my guy’s
Abeg make dem si-down for near you
Bouncer, you-you don smoke?
Comot for there, comot for there
Comot for that man
I say make you shi-ift
So I ask Dem where Dem dey (where Dem dey)
When I dey Port Harcourt city dem dey play (Dem dey play)
And we been dey hustle everyday (On God)
If we miss the road we use another way (We go japa now)
I tell them bring the champagne (Champagne)
Treat a Tuesday like a fvcking Friday
And this one no be child’s play (child’s play)
When we commot everybody wan gbe (gbe-gbe-gbe-gbey)
I tell them may dem lap abobi
This benelyn e don dey scratch my body
They better not looseguard abobi
Before the touch me I go stab somebody
Dem don dey see many pressure (many pressure)
You no get voltage make you commot for my section (yes)
Cause the balling no get measure (make Una gimme benelyn)
I be leader I go always give them lecture, uhh
Eh, I tell am gimme benelyn it fell on deaf ears
Dem go bring expectorant, the thing dey burst head (one card)
Pop ref (yes)
Na me swallow ten (ehn)
E dey very accessible, be like trade fair (damn)
Cocaine and Champagne Laime the glory days (crack)
When Depression been hook us to the stem
Chop them, I no value them (ha-a)
Kylian Mbappé na me equalize every goal
As I waka through the city of Paris na Aujourd’hui (oh)
My maga go pay today today o
Mon amie, my friend
Will you marry me? (NO)
Okpo don dey holla
I no go follow their P
Wey dey play
Where dem dey
Who dem be, kalashin
I dey pam, see release
E dey quick, they no breathe
Na me been dey carry gun (Big Kala)
Laime aka na follow come
So I ask Dem where Dem dey?
When I dey Port Harcourt city dem dey play (dem dey play-play-play)
We been dey hustle everyday (wahala-dey)
If we miss the road we use another way (we go japa naw)
I tell them bring the champagne (champagne)
Treat a Tuesday like a fvcking Friday (friday-y)
And this one no be child’s play
When we commot everybody wan gbe (gbe-gbe-gbe-gbey)
I tell them may Dem lap abobi (eh-yah)
This benelyn e don dey scratch my body (eh)
They better not looseguard abobi (eh)
Before the touch me I go stab somebody (eh)
Dem don dey see many pressure
You no get voltage make you commot for my section
Cause the balling no get measure
I be Leader I go always give them lecture
Olosho want that wicked loving
Omo Better Stop it, I don make deposits
Better take your profit and dance
And dance (and dance)
Dance, take your profit and dance (oya take your profit)
Oya make we pop 1
Take your profit and dance
That bad romance
Mey dey laff, the matter long, geh

Click to Comment

Leave a Reply

.

Designed by Admalic Inc.  BMB © 2024.

I need help with…